IHE Wiki

Chenj link-dem

USA (Amerikan Hinglish: United States of America) or Amerika is a kontri in di Amerikas. Dem blow Hinglish. Amerika ste bai Kanada and Mexiko.

Di kontri get 50 stets.

Politics

Di fedral (nashonal) govament for USA get three branches: di Executive, Legislative, na Judicial branches.

Congress go mek statutes, na di Prezident go sign dem, wey mek dem law. Laws dey give fedral agencies powers, so dem go mek regulations.

Executive

Di Prezident for USA dey Joe Biden, wey don get elected for 2020.

Legislative

Di Congress get two houses: di House of Representatives na di Senate.

Judicial

Di Judicial branch get di Supreme Court na oda courts.